Portable Money Before You Love (God Abeg o Who Go Help o) Mp3 Download
Download Money Before You Love by Portable Available on this platform free audio play mp3 download, share to your loved ones that you wish to vibe this Music titled Money Before You Love with you.
Have you been looking for the best platform to Download your latest Naija music?
You are in the right place at Madnaija.ng. We also have other categories like Latest Entertainment Music Videos, Foreign Music, Lyrics, and many more...
Stream and Download MP3:Portable – Money Before You Love
QUOTE LYRICS
Lyrics
Zazu o tun ti zeh o
Man dey paara o (biza biza) man dey weak o (zeh kon to zeh ri e) Make money before you love Money kudi egoGod Abeg ooo, Who go help ooo
I fear poverty and to marry the wrong person God no go shame us ooo He don get before, he no get again God don catch am no go end our story Poor man no get brother, Make money before you lovePoor man go say make e no end with poverty o
Rich man dey pray make he pass seventy o All eyes on me i love the spirit in me I believe who believe in me Trust to believe in yourself Remember you are born alone All I want is a really cool money o with peace of mindSuccess is my only motherfucking option
If you know where i come from you no go ever pray for my downfall Zazu aloyin lohun re oo Omo olalomi again o Dem call me portable baby o Son of shaku shaku o eshu o le kole ti jesu o Never stop praying oKeep your pride, nobody dey chop grass
If you get money enjoy your self Happiness is not all about getting all you want Happiness is free It is all about enjoying what you have (na money dey ginger me o) Zazu biza biza oMan dey para o (zeh kon to zeh ri e)
Man dey weak o Make money before you love Money kudi ego o God Abeg ooo, Who go help ooo I fear poverty and to marry the wrong person God no go shame us oooHe don get before, he no get again
God don catch am no go end our story Poor man no get brother, Make money before you love Poor man go say make e no end with poverty o Rich man dey pray make he pass seventy o (baba seventy)All eyes on me i love the spirit in me
I believe who believe in me Trust to believe in yourself Remember you are born alone All I want is a really cool money o with peace of mind Zazu Success is my only motherfucking option If you know where i come from you no go ever pray for my downfall Zazu any body pray for your downfall